Victony – Anita Lyrics

Get Victony Anita Lyrics

(Updated: )

SA Songs (Ovacomer)

23 June, 2024 11:16 AM

Share The Lyrics by Victony



Anita Lyrics by Victony

Victony Anita Lyrics:
Girl for your informate
I no fit mercy for any person
Wey go try mess with my mercy oh
Eh yeah oh
Ayy
No be instagram challenge oh
No go double dare my baby
No come dey do Tacha and mercy oh
Eh eh
Seriously oh oh oh oh oh oh
Seriously oh oh oh oh oh oh
E dey touch me oh oh oh oh oh
E dey touch me
Oh oh oh oh oh oh
Hmm ah ah
Hmm eh eh eh
Anita Anita bay !
Wetin Anita bake ?
I want to eat Anita cake e oh oh
Eh eh eh
Anita Anita bay !
Wetin Anita bake ?
I want to eat Anita cake e oh oh
Eh eh eh
Anita Anita bay !
Wetin Anita bake ?
I want to eat Anita cake e oh oh
Eh eh eh
Anita Anita bay !
Wetin Anita bake ?
I want to eat Anita cake e oh oh
Girl your booty get mind on e own
Bum bum wey dey eye my pocket
Dey do me like angelic Jo
Wetin me I dey find na sure bet
I go still kolobi my own
Girl you know say my money na longest
Fela kuti Igbo no long reach
Hmm hmm
Excellent baby oh
Fe fe ne baby oh
Fe Fe ná eme ?
Ihe mna Cho bu Wetin
Ihe na Cho dey find outside your domot
Seriously oh oh seriously
Oh oh yeah oh oh oh
Hmm eh eh eh
Anita Anita bay !
Wetin Anita bake ?
I want to eat Anita cake e oh oh
Eh eh eh
Anita Anita bay !
Wetin Anita bake ?
I want to eat Anita cake e oh oh
Eh eh eh
Anita Anita bay !
Wetin Anita bake ?
I want to eat Anita cake e oh oh
Eh eh eh
Anita Anita bay !
Wetin Anita bake ?
I want to eat Anita cake e oh oh


Feel free to share Anita lyrics with your friends and fellow music lovers. And don't forget to follow us on Facebook, Twitter and Tiktok to stay updated with latest music lyrics.

Sorry! We currently do not have this video, please check back later!


Download Anita by Victony


Support Victony

We encourage you to please support Victony by streaming or purchasing Anita on YouTube, Apple Music, Soundclound and Bandsintown or visit Victony's official website for exclusive content and merchandise.


Feel free to share your thoughts about the post, we don't block non-spammy comments. Just say your mind!


Victony Other Song Lyrics



Hot & Trending Right Now!



Latest Posts on SA Songs





Comments 0